And we get sinister
Know say Niger Delta boys no trust no minister
That's the reason why dem'a burst the cylinder
I swear to God you no go see small pikin ya
Even small pikin no be su'mall pikin ya
My father na Port Harcourt boy original
Even my mother sef na Port Harcourt original
My sister're and me Port Harcourt original
My sister Nissi na Port Harcourt girl original
Me come from the home'a the smooth criminal
Deadly striker, we n'attack no subliminal
Me go to Rumumasi when I get spiritual
Victory baptist church next to cathedral
Where Pastor Badu d'a the holy man
Him tell me say I woulda be the chosen one
Long before me like up the woolen gown
Me tell you something better, listen closely man

dfghfghjfgnhjgfnhjgfnhjgf